Abacha loot: Someone just asked the most important question
January 27, 2016

Nor be today the Nigerian government talk say dem dey recover the money former dictator Sani Abacha carry waka go obodo foreign.
But no one is asking a vital question.
Oya, make all of una for Nigerian government, and all the Swiss banks for wen Abacha carry the money go begin explain unasef one by one.
The question’s important because the interest on that loot belongs to the Nigerian people.
So, who chop the interest? Nigerian politicians or the Swiss banks?.




